Asiwaju By Ruger Lyrics

 Asiwaju By Ruger Lyrics

Asiwaju By Ruger Lyrics


Lyrics

Man Getting High Till I Fade Out,
If The Vibe No Pure On My Way Out..
Hullabaloo Anytime We Step Out,
The Men Dem Outside We No Dey House..


No Dey Look For Us We No Dey House,
You No Dey See The Moolah We Don Spray Out..
Thank God Say The Maga Don Pay Out,
Ope Oooooo..

See I’m Ahead Of Them Asiwaju,
I’m A Fucking Baller Ighalo Nimi..
No Man Fit Talk Shit To Me,
Ni Ilu Mi You Go Collect Ooo..


Omo Na Me Dey Lead Asiwaju,
I’m A Fucking Baller Ighalo Ni Mi..
No Man Fit Talk Shit To Me,
Ni Ilu Mi You Go Collect Ooo..

Cheers To My Friends And Clique,
When I Call Demma All Pulling Up Quick..
Strapped Up With The Guns Andtheswords And Things,
Bring Hell To Anybody Wey Try Test Me..

I’m Ur Dad I’m Ur Uncle I’m Ur Popsy,
I Be Old Man No Go Dey Call Me Gen Z..
Bredda See,
Steady Giving Them Gap Mo Ti Lo Far,
They Can Never Near Me..


As My Lobo Lobo Just Go,
My Oyinbo Wife Don Show..
Omo My Polo White My Face Show,
Sweet Boy For Life You Don Know..

Your Serious Babe Dey Worry My Phone,
E Don Dey Sup For Back You Don’t Know..
Everyday We Dey Run Am On Code,
You Supposed To Know How The Thing Go Huh..

Man Getting High Till I Fade Out,
If The Vibe No Pure On My Way Out..
Hullabaloo Anytime We Step Out,
The Men Dem Outside We No Dey House..


No Dey Look For Us We No Dey House,
You No Dey See The Moolah We Don Spray Out..
Thank God Say The Maga Don Pay Out,
Ope Oooooo..

See I’m Ahead Of Them Asiwaju,
I’m A Fucking Baller Ighalo Ni Mi..
No Man Fit Talk Shit To Me,
Ni Ilu Mi You Go Collect Ooo..

Omo Na Me Dey Lead Asiwaju,
I’m A Fucking Baller Ighalo Ni Mi..
No Man Fit Talk Shit To Me,
Ni Ilu Mi You Go Collect Ooo..

I’m On A Different Steeze,
Singlet, Belt And Ripped Out Jean..
Sman Too Wise I No Fit Loose That Cheese,
Oluwa Thunder My Body With Blessings..


Ogbeni Ogbeni Leave That Thing,
When I Say Kukuruku Cookthat Thing..
Who Dey Che Who Dey Check Am Oya Look Dat Thing,
Face White Yansh Black I Rebuke That Thing..

Make Nobody Try Stress Me I No Be Jjc,
I Don’t Know If You Get It..
On A Top Rating Affiliate With The Best Team,
You Wan Race Mewe No Dey Do The Same Thing..

Canoe No Be Jet Ski,
Omo You Say Wetin..
No Go Reason Me Less,
Omo You Go Chop Craping..
I Do It Diligently,
Wonlemi Won O Le Ba Mi..

Man Getting High Till I Fade Out,
If The Vibe No Pure On My Way Out..
Hullabaloo Anytime We Step Out,
The Men Dem Outside We No Dey House..

No Dey Look For Us We No Dey House,
You No Dey See The Moolah We Don Spray Out..
Thank God Say The Maga Don Pay Out,
Ope Oooooo..

Man Getting High Till I Fade Out,
If The Vibe No Pure On My Way Out..
Hullabaloo Anytime We Step Out,
The Men Dem Outside We No Dey House..

No Dey Look For Us We No Dey House,
You No Dey See The Moolah We Don Spray Out..
Thank God Say The Maga Don Pay Out,
Ope Oooooo..



WATCH


YOU MAY ALSO LIKE 

Ruger - Red Flags Lyrics

Post a Comment

0 Comments